Adebimpe The Facebook Girl (Season 4)

Episode 8 years ago

Adebimpe The Facebook Girl (Season 4)

ME: sege how far?

SEGE: log on to whatsapp jaree.

ME: ok sir
**logged on to whatsapp***

SEGE: how you dey na?, you no dey pick calls
since yesterday, abi bimpe don lock you up?,

ME: no be so jaree, just got involved in some
things ni jaree.

SEGE: things like what?, you don offend
fashola
ni?

ME: you no well ni.

SEGE: **laughs** how far with the job
interview, hope you have been preparing well
for it?.

ME: I dey try my best jaree.

SEGE: better try oooo, you have to upgrade
ooo, make you marry this year

ME: I hear you. You nko?, time never reach for
you?, atleast you dey blog and also doing
importation business, you dey make money
pass me times three na, when will you get
married too?

SEGE: I still young na. I still dey queue for your back

ME: you no well segun

SEGE: your voice sound somehow, hope no
problem?.

ME: nothing jor, just coming from the
hospital.

SEGE: hospital kee?, what for?

ME: ***chaii, na who say make I mention
hospital sef?, wetin I go tell this guy ooooo”.
Eeeeeerhmm, betty is sick and admitted, so I
went to check on her.

SEGE: onihaxy, you have finally succeeded in impregnating that girl abi?.

ME: ***laughs***, you no well, its typhoid, and
she is getting better.
>>Story From => www.Waploaded.com

SEGE: onihaxy!!!!, no be unclean water dey
cause typhoid?, how person wey dey live for
lekki, drinking cway water go get typhoid?

ME: **chai, I don enter am today***, me sef I
don’t know ooooo.

SEGE: onihaxy, you sure say no be abortion you
go do for that girl?.

ME: haba segun, trust me na. How I go do that
kind thing without involving you na?, you no know say you be my coach and mentor?.

SEGE: so na me dey teach you bad bad things
abi?.

ME: I no talk that one ooooo.

SEGE: so how about your concubine?

ME: who?

SEGE: bimpe na.

ME: she dey jaree

SEGE: she don give you your certificates?

ME: no oooo, but she promised to give me
later.

SEGE: promised you?, how come?, how you take do am? Abi una don dey relate again?

ME: no ooo, she just said she is tired of
fighting
and wanted to give up.

SEGE: hmmmmmmm, onihaxy!!!!!

ME: wetin happen na?

SEGE: with this new development, two things
are involved oooo.

ME: what and what?

SEGE: its either she wanted a favour from you,
or there is a fresher trap ahead of you.

ME: segun sege!!!!.

SEGE: just be careful bro.

WATCH OUT FOR PART 6

Previous Episode Next Episode

Previous Episode

Adebimpe The Facebook Girl (Season 4)

Next Episode

Adebimpe The Facebook Girl (Season 4)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)