Black Magic - Pass You By ft Oritse Femi + Lyrics + Lyrics

Music 10 years ago

Black Magic - Pass You By ft Oritse Femi + Lyrics + Lyrics

Right On The Album Of Black Magic Comes This Hit Banger! Download now

Chorus:
Baba God Blessing no go
pass you by,
Him go bless you so Tey dem
go ask you why
And the bad belle people
dem go pass you by
Cos baba God no go let you
die oo ooh
He will let you fly
Over the obstacle you dey
face sometimes
You just have to try
Make baba God blessing to
go pass you
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow
me yo oo
I dey always call on him
That’s why he would not let
me die yee e e

Verse 1:
Blackmagic the dream made ikon
believe
Me sef come believe,i brought on isi
either way we win whether or not it’s
with me
Started off with cash 100 Gees
Miss Osiemi God bless you for me
I drew up a scheme,built up the
skkteam
Pushed on believed
when push comes to shove your true
friends you see
You wey dey f** up I no send you see
I still don’t know what kind of girl
friend I need
I just wanna succeed
And what you expect I meet and
exceed all based on the chi
Believe

[ads4]

Chorus:
Baba God Blessing no go pass you by,
Him go bless you so Tey dem go ask
you why
And the
bad belle
people
dem go
pass you
by
Cos baba God no go let you die oo
ooh
He will let you fly
Over the obstacle you dey face
sometimes
You just have to try
Make baba God blessing to go pass
you
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow me yo
oo
I dey always call on him
That’s why he would not let me die
yee e e

[ads7]

Verse 2:
Blackmagic the flow Tflava the beat
Face it, I’m a king I say no to defeat
Inspiration for the song 100k for the
beat
1st album dropped didn’t make it to
the streets because
The marketer dey f** up & I needed
the f** up
So I could fall like bouncing ball and
get back back up
But now I got the back up
Everything Confam we thank God
everybody loving the single
They say this guy you dey sing o,
Babygirl said buy me a ring o
So I went and put the ring on a
melody
I just wanna say thank you to my
friends and my fans
and my family
For helping me out

Chorus:
Baba God Blessing no go pass you by,
Him go bless you so Tey dem go ask
you why
And the bad belle people dem go
pass you by
Cos baba God no go let you die oo
ooh
He will let you fly
Over the obstacle you dey face
sometimes
You just have to try
Make baba God blessing to go pass
you
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow me yo
oo
I dey always call on him
That’s why he would not let me die
yee e e

Verse 3:
Blackmagic believe Oritsefemi dey
flow
Seen many dey come I’m getting
ready to go
Up higher and higher that’s how the
story should go
Leave them loving the memory let
the story be told
God bless uncle sammy,even thought
he’s my cousin
God bless my mummy tell Enobizzy I
love him
All my fans and my family and all the
ones that supporting
Based on belief or based on the chi
F** you and your money if you are
based on the greed
God’s time is the best,my album now
in the market
My drive cannot be parking,My flight
kind of departed
Fueled by the love I’m good,bye I love
you

Chorus:
Baba God Blessing no go pass you by,
Him go bless you so Tey dem go ask
you why
And the bad belle people dem go
pass you by
Cos baba God no go let you die oo
ooh

He will let you fly
Over the obstacle you dey face
sometimes
You just have to try
Make baba God blessing to go pass
you
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow me yo
oo
I dey always call on him
That’s why he would not let me die
yee e e
Artiste: Black Magic
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Black Magic - Confam

Next Track In Album

Black Magic - Amnesia Ft M.I

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
FemiClef – The Lamb
Music | 3 days ago

FemiClef – The Lamb

Kodak Black – Stressed Out
Music | 4 days ago

Kodak Black – Stressed Out

Black Sherif – Shut Up
Music | 1 week ago

Black Sherif – Shut Up

Future & Metro Boomin – Magic Don Juan (Princess Diana)
Music | 3 weeks ago

Future & Metro Boomin – Magic Don Juan (Princess Diana)