Zoro - Campus Girls

Music 6 years ago

Zoro - Campus Girls

Zoro teases campus girls on this new jam titled “Campus Girls”. Zoro gives us an insight of most school girls and their traits.

This is an old jam but it worth sharing.

Download & listen below

Its your boy Zoro

[Chorus]
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)

[Verse 1]
IMT girls too like abacha
Otachaa ya fichaa onu puta ona amacha
ESUT babes dem love blackberry
Like ice-cream(vanilla) strawberry
CARITAS girls no dey too comot
Give them chance see say them too corrupt
UNN chicks sef demma like phone
Just say “Hello sweethearts”
akpokwa na ya nne
UNIZIK dem girls too like motor
Ogoo akwa ofuu, owere ya je see photo

OKO babes dem kachaa anyu ahuu na class
******
MADONNA girls dem too dey form
Upon na ha no secondary school without uniform
ANSU chicks dem like okpa with Fanta
Baraya imo o goroya tinye na-akpa

[Chorus]
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)

[Verse 2]
EBSU babes kachaa bu iti boribo
So potete bu so agbara tomato na aworiwo
IMSU chicks dem love aristo
With ogwompia na club demma dance calypso
NEKEDE dem girls no dey speak good English
suo Igbo, ha anwuru gi taa gi ka sandwich
ABSU chicks kachaa asort lecturers
Ichoo ya aji kpokirikpo habuchaa professionals

Abia POLY babes eye dey red
coke na bread follow you to straight to your bed
FUTO chicks dem dey very few
suchaa nkpunkpu ka bottle mountain dew
UNIPORT dem girls too dey form alot
so comport before you go confront
UNILAG girls love celebrity
oso gi mara akwukwo
soo gi buru cele bu iti

[Chorus]
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)

[Verse 2]
Nnaa onwero odi nwanyi ichoro igaghi enweta na Campus
Odi obuna ichoro di there
Agbaharizina ka Ambrose
Some tight some loose
While some inye ha chance ha emee ya abuse
Some bu ihu ka adaka
Some some amaka
Some osaka oh but wu iti npanaka
Enwee ndi iro office bu dia akaraka
Iru fanta oka coke ocha ka omaka

Ihe di iche di na egbe na egbe
Onwere ndi bia school just ibia ta ngbe
Ka one Amaoge mu na ya bi na ogbe
Na aga school na College of Education Nsugbe
Oge obuna ono na UNN
The short men ana ekiri ya ka CNN
All my campus girls I dey greet
And my men ease boy ***

[Chorus]
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)
Ajikpako na ajibutter (dey for campus)
Even orobo and lekpa (full for campus)
Beautiful and ugly chicks
Blackie na albinos (gachaa na campus)

[Outro]
I dey feel una
More shoutout to my girls in
DELSU, OAU, IGHINEDION, UNICAL
Una too much jare
UNIJOS I see una
CONVENANT University
Thats whatsup you know what am saying
LASU, OSU, Ambrose Alli
North Americcan University, etc etc
All around all around all around the world
All of una too much jor
Artiste: Zoro
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Songer – Girls Just Wanna Have Fun
Music | 1 month ago

Songer – Girls Just Wanna Have Fun

Shoday – Girls Hostel
Music | 2 months ago

Shoday – Girls Hostel

D-Block Europe – Girls Love Lies
Music | 3 months ago

D-Block Europe – Girls Love Lies

Lay Bankz – Girls Just Wanna
Music | 4 months ago

Lay Bankz – Girls Just Wanna