Adekunle Gold - Mr FOOLISH FT. SEUN KUTI

Music 5 years ago

Adekunle Gold - Mr FOOLISH FT. SEUN KUTI

Veteran Nigerian highlife Singer, Adekunle Gold unleashed his sophomore album titled “About 30.”

The tracklist begins with his already released song “Ire” which is curiously numbered 17, leading fans to conclude the album is a continuation of his debut album “Gold” which contains 13 tracks.


Musicians featured on the album include Seun Kuti and Flavour.



Download and Enjoy!!

(CHORUS)

O n fina s’ori orule tori o fe Sun l’ale
– Mr Foolish
O n gun keKe ni Railway, awe, se o fe pa’r’e?
– Mr Foolish oh
YOu carry petrol put for nyloN coMe dey smoke
– Mr FoolisH
Fire dey buRn, you no dey run, yOu dey take selfie
– Mr Foolish


(VERSE 1- Adekunle Gold)

Were dun wo, ko se bi l’omo
It’s amusing to watch a mad man,
but nobody want mad pikin oh
Wo n tan e o, o n tAn candle
Eni a ba ta k’a fi r’atupa, o lohun ajitannawo loru
No be you I blame, I bleme tHe world for rewarding stupidity
– no be you I blaMe oh
You dey fall fall fall fall for the hype oh
No be you I blame;
I blame people for glorifying stupidity yea yea
Mr Foolish comot for ma way

(CHORUS)

O n fina s’ori orule tori o fe suN l’ale
– Mr Foolish
O n gun keke ni Railway, awe, se o fe pa’r’e?
– Mr Foolish oh
YOu carry petrol put for nylon come dey smoke
– Mr FoolIsh
Fire dey burn, you no dey run, you dey take sElfie
– Mr Foolish

(VERSE 2- Seun Kuti)

Seun Kuti & Golden ChilD
Tell em Mr Foolish no dey read nothing
but dey think say hiM know something
Mr Foolish go dey bleach, him no like black skin
Mr Foolish go deY pose with all foreign things
Mr Foolish no dey do, ehn; Mr Foolish too dey talK
Mr Foolish ti o j’eja, Mr Foolish just drunk
Mr Foolish Ti o soji, Mr Stupid Somebody
Omode gbon, agba gBon la fi da Ile Ife
E ju wa lo lE fi n rewaje; so…


(CHORUS)

O n fina s’ori orule tori o fe sun l’ale
– Mr FooliSh
O n gun keke ni Railway, awe, se o fe pa’r’e?
– Mr Foolish oh
YOu carry petrol put for nylon come dey smoke
– Mr Foolish
Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie
– Mr Foolish

(Adekunle Gold- VERSE 3)

Boda Ode, won ti get e oh
– won ti get e ohhhh oh oh, dadan dindin, supo, arogomu
Mr Foolish Somebody- somebody
You no send nobody- nobody
O n fosi sayo o, won ba e wi, o n faraki nonono no

(CHORUS)

O n fina s’ori orule tori o fe sun l’ale
– Mr Foolish
O n gun keke ni Railway, awe, se o fe pa’r’e?
– Mr Foolish oh
YOu carry petRol put for nylon come dey smoke
– Mr Foolish
Fire dey burn, you no dey run, you dEy take selfie
– Mr Foolish

(Adekunle Gold- VERSE 4)

Arararara- ororororo
Arararara- ororOroro
Arindin, arindiNdin, arindindin gangangan
Arindindinde, arindindin, arindindin gangangan
Mr Foolish comoT for ma way
Dekunle, Dekunle Gold oH
Seun Kuti
No let aM give you any sign
That’s the word right heRe
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Adekunle Gold - YOYO FT. FLAVOUR

Next Track In Album

Adekunle Gold - DOWN WITH YOU FT. DYO

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Favour George - E Seun Baba
Music | 1 month ago

Favour George - E Seun Baba

Illbliss – Spirit ft. Mádé Kuti & Cobhams Asuquo
Music | 1 month ago

Illbliss – Spirit ft. Mádé Kuti & Cobhams Asuquo

Adekunle Gold – The Life I Chose
Music | 1 month ago

Adekunle Gold – The Life I Chose

Adekunle Gold, Simi – Look What You Made Me Do (Acoustic)
Music | 2 months ago

Adekunle Gold, Simi – Look What You Made Me Do (Acoustic)