Joeboy - Baby (Prod By Dëra)

Music 5 years ago

Joeboy - Baby (Prod By Dëra)

Mr Eazi’s Banku Music s£nsat!onal singer, Joeboy begins the year with a brand new single titled “Baby”.



With production credit to multi-platinum record producer and sound engineer, Dëra.


“Baby” serves as his second single under his imprint and a follow-up to “Fààjí“, featuring label Boss, Mr Eazi.

[Verse 1]
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you


[Hook/Chorus]
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh


[Verse 2]
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey u dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!
Artiste: Joeboy
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Joeboy – Adenuga Ft. Qing Madi
Music | 3 days ago

Joeboy – Adenuga Ft. Qing Madi

Joeboy – Concerning
Music | 3 days ago

Joeboy – Concerning

Kenya Grace – My Baby Loves to Dance
Music | 3 weeks ago

Kenya Grace – My Baby Loves to Dance

Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)
Music | 4 weeks ago

Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)