Magnito - Girls

Music 6 years ago

Magnito - Girls

Nigerian music act, Magnito again through with another hit single titled GIRLS, a song sure to move your body and get you in the mood.

Listen to GIRLS, download and share.

[Hook]
Fresh Out
As I get money eh…
A.K.A Your money is mine
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey



[Verse 1]
Who run the world? girls
Run the world girls
Girls
Who dey run the world, girls
Ok na, who dey born pikin? girls
Bring up pikin, girls
Till e become King, girls
or become Queen, girls
Who get back and front?….girls
When dey have a quarrel with you, them go dey argue
but dem go dey go back and forth…girls
When they see a man dey like, dem go dey pretend
But dem go dey go stand for front…girls
Who born Governor?…Girls
like men wey get honour…girls
like draw soup, anytime you tell dem to eat dem go ask if you get ogbono
Stephenie na orobo
na who dem dey always carry go koro…girls
Who fit dress carry pink bag, blue shoe and their hair go carry gold colour
Gold co-co



[Hook]
Run, run the world, girls
Fresh out
Girls
Who dey run the world…girls
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Fresh out



[Verse 2]
Who dey like Make up, girls
Same time dey like break up, girls
Even if they are sleeping, hear say person dey talk about money dem go just wake up, girls
If they dating anybody, dem see say e no get money dey go just take off, girls
who like selfie pass?…girls
Some say dey sexy pass….girls
when dem post on instagram, dem go dey count
which person like plenty pass…girls
When dem dey with one another
dem go dey look which person dey expensive pass
Oluchi dey wear slippers…girls
Habiba dey wear snickers…girls
Who dey say my man is gat a porsche, range and at the same time e get E-class



[Hook]
Who dey run the world…girls
Run the world..girls
Girls
Who dey run the world…girls
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Fresh out



[Verse 3]
This girl wey I meet for Abakaliki
Flyer than lekeleke.. wadup
(rapsin hausa)
Me I been like Toolz and Tonto Dikeh
And shout out to my girls wey dey Mafoluku
Especially the ones wey dey drive me loko
Dem Orobo girls and there’s one Isoko
Come chill with me
Shorty Oya ba mi joko
I love Linda Ikeji coz she is doing it large….wad up
Genevieve na my Nicki Minaj


[Hook]
Who dey run the world…girls
Fresh out
Run the world..girls
Girls
Who dey run the world…girls
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
fresh out
Who dey run the world…girls
Run the world..girls
Girls
Who dey run the world…girls
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Who dey…who dey..who dey
Artiste: Magnito
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Slimcase – We Dey There ft. Magnito & Korra Obidi
Music | 2 weeks ago

Slimcase – We Dey There ft. Magnito & Korra Obidi

Songer – Girls Just Wanna Have Fun
Music | 1 month ago

Songer – Girls Just Wanna Have Fun

Magnito – Gen Z
Music | 2 months ago

Magnito – Gen Z

Shoday – Girls Hostel
Music | 2 months ago

Shoday – Girls Hostel