Timaya - Balance

Music 5 years ago

Timaya - Balance

Dem Mama Records Boss Timaya is back for the new year as promise, Just at the first quarter of 2019, Timaya premieres his debut music dubbed Balance, The song was produced by Orbeat and Co produced by Bobby Frank.

Balance reminisces back to the Old Days of Timaya when he had nothing but God, He is Balanced now and of course Timaya has to show gratitude for this. The song is the lead single off Timaya’s soon to be released EP, Chulo Vibes.

[Intro]
Chulo eh
E yeh
Eh


[Pre-Chorus]
One white shoe and one nicker
Gat no house and I gat no car
One black boy from Africa
Gat big dreams wey go take me far
All I wanna do is to make the world smile
Nah music I dey do is my only substance
And I really got plans to make the world dance eyeh
And make the world dance


[Chorus]
As I get money for my pocket (Balance eh)
I got just enter the place (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
I go just call all my guys (Balance eh)
As I get Nairas for my pocket (Balance eh)
I go just dey do anyhow eh (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
Me and my girls fly to Paris
Leggo


[Verse]
Hello
Eyeh
Baby gimme gimme gimme gimme that thing ah yo (Shekpe)
I no come here to play I wan scatter the place
People try to hold me down, slow me down, I tell them no no no
I just wan enjoy my life, me I wanna run my race
Back inna the days, them say me I broke
All of demma treat me like a volley ball
Right now my life is a miracle
All the ladies wanna lick me like a lollipop



[Chorus]
As I get money for my pocket (Balance eh)
I got just enter the place (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
I go just call all my guys (Balance eh)
As I get Nairas for my pocket (Balance eh)
I go just dey do anyhow eh (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
Me and my girls fly to Paris
Leggo


[Bridge]
Shekpe
E no mean i know
E no mean i know oh oh
E no mean i know eh
Nobody e know tomorrow
know tomorrow eh eh eh eh
e know tomorrow


[Pre-Chorus]
One white shoe and one nicker
Gat no house and I gat no car
One black boy from Africa
Gat big dreams wey go take me far
All I wanna do is to make the world smile
Nah music I dey do is my only substance
And I really got plans to make the world dance eyeh
And make the world dance


[Chorus]
As I get money for my pocket (Balance eh)
I got just enter the place (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
I go just call all my guys (Balance eh)
As I get Nairas for my pocket (Balance eh)
I go just dey do anyhow eh (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
Me and my girls fly to Paris
Leggo



[Outro]
As I get money for my pocket (Balance eh)
I got just enter the place (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
I go just call all my guys (Balance eh)
(It’s STG)
As I get Nairas for my pocket (Balance eh)
I go just dey do anyhow eh (Balance eh)
As I get money for my pocket (Balance eh)
Me and my girls fly to Paris
Leggo
Artiste: Timaya
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Next Track In Album

Timaya - Stoopid

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage
Music | 3 days ago

Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage

Timaya – Dey Your Dey
Music | 2 months ago

Timaya – Dey Your Dey

Timaya Ft. Shaggy – Joko
Music | 4 months ago

Timaya Ft. Shaggy – Joko

Timaya – Tomato
Music | 7 months ago

Timaya – Tomato