Read Story: SEASON 1 EPISODE 3
Dad-and again before i forget i want you to go and register for jamb and waec lesson immediate you come back from work tomorrow
Me-ok sir
Mum-and again if you like bring all those your battallion of girls i will know and i will tell mama chuka to watch you
Me-(mtcheew mama chuka na our neighbour wey marry 2 years ago but she don born sha,that woman wey wan chop my amu tete na she go wan talk story for the gods) ok ma
Dad-(clears throat as he stand up)am already late for and sure your will be too,so be a good boy
Me-(na so dem dey talk to me like small pikin) ok sir
Mum-oya come and lock the gate as we are going or do you expect your dad to lock the gate
Me-ok ma
Dad-(drives out of the gate with mum) make sure be a good boy
Me-ok sir
Mum-make sure you read your book you know you are going for coaching lesson tommorow
Me-ok ma,bye
Mum&Dad-bye
Me-(atlast dey don go with their wahala,make i call my pal andrew) andrew aw far na
Andrew-i dey joor,hope no bad news
Me-omo bad news dey
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}