My Experience As An Apprentice - S01 E05

Story 3 years ago

My Experience As An Apprentice - S01 E05

Read Story: SEASON 1 EPISODE 5

Me-if you dey come no bring person come ooo

Andrew-aah wetin happen na

Me-na mama she say she go get people wey go dey watch me

Andrew-aah wetin cause that one na

Me-shebi you say you dey come my house

Andrew-ehen wetin happen shey she make i no come

Me-no she no say so but when you dey come no bring person come

Andrew-ok i Don hear

Me-ok bye MTN Don give me last warning

Andrew-ok bye

Me-bye (hang up) wetin I go do now ( am jobless true true ooo.i no get work wey I go do)

p--n por por(knock)

Me- na who be that

Sidi-na me sidi

Me-(sidi my neighbor and my friend no be my f--k mate ooo but a wanna be f--k mate) so wetin you dey find

Sidi-she you no go let me enter before you go ask me those mumu question

Me-(chai my morning erection still dey gidi gba) wetin i go do now

Sidi-oya be fast

Me-wetin happen

Sidi-she you dey f--k inside

Me-you never answer my question wetin you dey find

Sidi-wetin happen she I no fit visit you

Me-you don’t understand you can’t visit me now

Sidi-what happen na she you dey avoid me

Me- see later we talk (WTF shey that one no be mama Chuka)

Previous Episode

My Experience As An Apprentice - S01 E04

Next Episode

My Experience As An Apprentice - S01 E06

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E50
Story | 2 days ago

Abigail - S01 E50

Abigail - S01 E49
Story | 2 days ago

Abigail - S01 E49

Abigail - S01 E48
Story | 2 days ago

Abigail - S01 E48

Abigail - S01 E47
Story | 2 days ago

Abigail - S01 E47