My Experience As An Apprentice - S01 E06

Story 3 years ago

My Experience As An Apprentice - S01 E06

Read Story: SEASON 1 EPISODE 6

Me-oya sidi bye next time (closes door)

Sidi-you dey use style avoid me abi no worry(goes away)

Me-(chai that woman don see me oo hope she no go tell my mama)make i go bath and chop

por por por(knocks)

Me-na who be dat

Andrew-your fada shey you dey expect another person again,open door for me joor

Me-(opens door)you know say you no well

Andrew-you no be the first person wey dey tell me dat,ehen who be the CIA wey dey say make im dey watch you

Me-na mama chuka joor

Andrew-(laughing)so na mama chuka dey watch you na im you dey fear like chicken for fone,abeg go baff joor your body dey smell

Me-i been don talk am say you no well(going to the bathroom)

Andrew-abeg do quick joor make we bounce go pass time small outside

Me-ok na make i baff

(after bathing and eating)

Me-(locking the door)andrew where we dey go na you know say i no wan go out

Andrew-you just follow me i get suprise for you

Me-hope say no be bad suprise cos you know say i go start work tomorrow

Andrew-just follow me joor

Previous Episode

My Experience As An Apprentice - S01 E05

Next Episode

My Experience As An Apprentice - S01 E07

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Daring Naughty Sleepover - S01 E39
Story | 5 hours ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E39

The Daring Naughty Sleepover - S01 E38
Story | 5 hours ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E38

The Daring Naughty Sleepover - S01 E37
Story | 5 hours ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E37

The Daring Naughty Sleepover - S01 E36
Story | 6 hours ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E36