Must Read: Single But Living Married - Season 1 - Episode 28

Episode 7 years ago

Must Read: Single But Living Married - Season 1 - Episode 28

I guess u know what they said about being
heart broken? Even though there were people
around me, I felt so empty. It was as If I had
nobody around, no one to talk to or express
my feelings to. To make matter worst,
whenever my friends girlfriends visited,their
romance, the way they do things always make
me think about what happened between me
and Shade. They even go to the extent of
making jest of me sometimes and we do turn
it to play. The only comfort I had was Bola
who always shun them and ask them to leave
me alone that things will be good…..

Kay:oh Boy, this one way u dey always lonely
here..u need free urself oo
Tunde:I just hope say konji never dey kill the
guy sef
Kay:I hope so too ooo
Tunde:When my babe dey around yesterday I
just dey watch d guy as hin d!ckson dey stand
up
Me:Na 4 where u see that one…u can lie craze
boy
Bola:U guys should leave snakie alone jare…
no mind dem abeg
Kay:Which one be your own now Bola
Tunde:maybe she wan dey help am ni
Bola:Wetyn come dey there if I help am…

Snakie na my brother now
Kay:E no still mean..u fit still dey do am for
your brother
Bola:Make una no worry, I go arrange one tyt
babe for am
Tunde:Which one
Bola:Bimbo wey I promised you now
Tunde:I no say u no go wan do like that now
Kay:e be like say u wan cause fyt between two
friends
Micheal: e no dey work like that oooo…..After
Tunde don start ground work already
Tunde:No mind am..i go cut that hin p---k if e
ever make any attempt..the babe wey I don
dey fantasize about already
Micheal:u sef do quick close the chapter for
that babe now
Tunde:Na bola never give me green light now
Bola:which green light u want make I give u..i
carry babe come give u, abi na until I carry
am come bedroom ,off her cloth 4u? oga,
abeg turn ur hand to BRT lane jare
Micheal:if d guy dey slow abeg make I enter
ooo..i dey set ooo, u no say u never give me
anytyn all this while sef
Bola:No worry micolo, I get one special
package for you too..make I just arrange one
give snakie first
Me:I don hear u
Bola:no worry, na decent one I go carry give u
“she came to sit on my laps, put her hand
over my neck and I put my hand over her
waist”
Bola:Don’t worry ehn snakie…no mind dem, na
better babe I go give you wey no go be like
dat weyrey shade
Kay:U sef fit dey help am before the babe
come now
Tunde:Konji don dey worry my padi ooo
Micheal:sebi when we dey talk am then d guy
dey form love love
Kay:dem don show my padi now
Bola:e don do abeg…wetyn we go chop?
“konji na b-----d as d!ckson responded to
Bola sitting on my laps, I tried to control it
but I couldn’t, the thing was just hard there
and I guess she felt it but she doesn’t want to
embarrass me as she sat there and balance
well on my laps”
LITTLE INTRO ABOUT BOLA

I met Bola through my guys after our 300level,
I don’t know how the relationship started with
her and my guys but the only thing I noticed
was that she was always around us. I later
learnt that someone scammed her for
admission and she couldn’t go home.It was
when she got to 300level she realized that her
admission was not original. She has been
trying to get herself back into school through
jamb but all her effort has been abortive. She
finally settled down for part time studies in
the school and was doing menial jobs.

All I knew about her before then was just
normal gist as I never knew what was between
her and Kay cos she was a bit closer to kay
among all of us. She was the only geh that
role with us in the midst of seven guys. It was
a surprise when I saw her staying in my guys
hostel when I moved in with them but I was
later told she had accommodation issues and
decided to come and stay with guys. Moreover
it was a 3 bedroom flat so, it wasn’t so hard
giving her a room in the house. She eventually
becomes the mother of the house.

Another thing I noticed when I started staying
there was that Bola was so free with
everybody, I don’t know if she has a boyfriend
or not but I guess she had. Bola was so free
that she sometimes dress in front of we guys,
she can be in the room with us with just bra
and pant alone walking around the room like
that. I found it weird in the first place but I
got used to it later on. She was more like a
blood sister and guys count her way as
nothing….

I don’t know if her body doesn’t appeal to
them but all they always do whenever she’s
on bra and pant was to abuse her. I do
fantasize about it when I first moved in but I
later shrug it off as I believe there was no way
I could enter her k---y cat. I don’t know how
other guys did it, it was as if they don’t
respond to her body but I do cos konji na
b-----d. I was s-x active when I was dating
Bola cos hardly a week goes by without us
doing it like five to six times but being out of
s-x for close to four month was totally out of
it couple with the fact that the person I was
actually reserving myself for has been
bleeping another guy out there.

Previous Episode

Must Read: Single But Living Married - Season 1 - Episode 27

Next Episode

Must Read: Single But Living Married - Season 1 - Episode 29

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)