Must Read: How I Take Service A

Episode 7 years ago

Must Read: How I Take Service A

“…..I don tok my own finish o” d bike man tok
I tell am mak we de go say notin de hapun. My prick
wan chop toto dis nite and no bikeman 4dis world
go stop am. We reach d place, i pay d bike man, d
man com say mak e jus pity me say mak I giv am 1k
mak Im dey dia wait me till I finish. 1k?, hw I go use
1k Bleep ashawo spend N1800 4transpot alone, my
mumu neva reach dat level abeg. I tel am mak he
kari im pity de go.
D place jus de lyk nomal chalet but na 1storey
buildin, e get bar and open space 4 downfloor wey
som ashawo dem de dance, if u fit join dem dance if
u feel say u don high wella. Many Babes jus de
waka up and down d place. Sum tall sum short, sum
fat sum slim. Sum old sum young, but one tin dey
comon wia all of dem dey. As dem tak dress. D kain
dress wey dis babes dem wia go stand any prick no
mata who u be. Som wear skirt wey short sotey
dem no nid bend b4 u see dia pant, wetin u nid na
jus benddown ur head small and u go see pant. Som
no even wia any pant, If dem de waka dia nyash go
de vibrate, de shake lyk say d nyash get epilepsy.
I go 4d bar buy gulder de drink. Smal tym one fat
mama wit ha cigar, wear bumshort wey she no
zipup, ha toto hair jus de show 4de place wey d zip
open, com wia I de drink my gulder siddon…
“Fine boy u de enjoy o” she tok
“Fyn babe Dis one nobe enjoyment na, na jus beer”.
“Wetin u mean, u tink say e easy 2buy beer 4dis
hard tym?”
” Na true sha. hw fa nah, u too sharp I jus de luk u
since 4rm hia”.
” U mean am?, u no as e dey be. Mak I kolet small
stout 1st mak we tok wella”
“Small stout?, 4my head?” I ask am.
“Yes na, u no fit buy me small stout?, na u go stil
enjoy me leta o”.
“Ok wat if I buy u stout finish we no com gree
4price…….”
“Fine boy relax, I go Bleep u 2day. Customas no too
dey 2day so calm down na u go stil run 4fu-Ck”
I buy am d small stout still buy 4 stikc of benson 4
am. We de drink de gist. She tok say ha name na
jenifa. I ask am hw much mak I kari am go hous,
she tok say she node folo customa go hous unless I
lodge 4hotel but say I fit Bleep am Tdb 4ha room if I
want, I tell am say I node sleep 4ashawo hous, na
my policy b dat. D babe com vex tok say why I go
dey ha front de kol am ashawo say mak I no try am
again ( I wonda weda na Rev. Sista she be and na
ha convent we dey de drink beer). I ask am hw
much she de charg 4 shottime she say mak I giv am
2k, I tell am say na 600 I go giv am, d babe luk me
wit vex, rush finish ha botul of smal stout, standa
mak she comot. I ask am wia she de go, she say I de
mad say mak I use my useless moni go Bleep d dirty
girls wey I de use am Bleep b4, say hw I go luk
koret babe lyk am de price am 600 naira.
I ask am say as she wan comot who go com pay 4de
drink and ciga wey she buy.
She turn bak com siddon, de luk me. I tell am say na
1k I go giv am last price, she say no problem but
mak I buy am anoda botul mak she kari enta room.
I pay 4d one botul wey I buy am and d one I drink,
tell am mak we enta rum go Bleep..
If 2say i no ontym say na wicked ashawo devil wey I
wan kari go Bleep I 4don respet mysef, kool down
find anoda beta ashawo Bleep…
we enta one small room wey red bulb lite, one bed
dey 4wall side, t.v and dvd 4bak of d bed, ha cloths
heap 4one corna of room, ha cream, powda and oda
makup dey 4one tabul 4centa of d rum. D room jus
de smell izal izal, d kain smell u de hia 4hospital.
She play dvd. Omo see as 2 white boys de hamma
one slim black babe 4d mojo. She jus position d0gg
¥ style, she de sU-Ck prick 4front, anoda prick de
Bleep am 4rm bak. D guy wey dey 4front com hol d
babe 4face wit muscle com kari d whole force wey
dey Im bodi de Bleep ha mouth. D babe nofit m0an
again sef, she jus de gag.


“Na mojo u com watch abi u wan Bleep !!”, jenifa
shout giv me. Hmm, I neva giv dis babe moni she de
harsh lyk dis, watif moni com enta ha hand. My
mind tell me mak i leav am dia comot, but I no as
ashawo de behav, she go wan embarass me wella.
“Oya bring moni”. I giv am d 1k, she put am 4d
bumshot poket, comot d bumshot kip 1side, I tok
am say dis babe no wear pant. D red lite 4d room no
allow mak I see ha toto well but d small part wey I
see turn my brain imedaitly. Ha black laps too fat
lyk wetin I no no. Dis babe laps too fat sotey wen
she sidon 4bed spread leg de stroke my prick, ha
laps still cova ha toto. I try and try mak I see toto
but ha fat lap jus cova evriwia.


she romance my prick 4 lyk 3mins d tin no gree
rise. She say mak I giv am cream wey dey table, I
giv am. She pour som 4ha rite hand, use left hand
hol my prick com use rite hand de m@sturbat€ my
prick. She work on am sotey d cream dry up I neva
still rise..
“Com dis boy wetin de do u and dis ur prick sef?,
only 1botul wey u drink naim ur prick no wan rise”.
She de hala
I tell am say mak she de try am “winners node quit”
I com de pity 4d babe afta sum mins. I ask am weda
she get torchlite, she tok say she get, she go bring
am. I tell am mak she lie dwn 4bed, she obey, I
climb ontop bed, kneeldown betwin ha fat laps,
spread ha legs wider, kari d torch flash diret 4ha
red fat toto.
Omo d kain toto wey face me mak me no say
diferent kain toto full dis world, I still be learna wia
toto dey. Ha toto lips jus full scatta evriwia, d tin de
mak me tink killishi/suya as I de luk am. She trim ha
toto hair small but hair stil plenti dat part. As I de
luk de big toto wey open 4my front as e don readi
2swallo my prick, d hair wey full am, d fat laps wey
spread de wait mak e fold my nyash drag am inside
d killa toto, d fat bodi wey get diz tins (times 4 my
own size), my prick stat de rise small small.
She put hand 4bak of bed comot sumtin wey dey lyk
oil inside roll-on bottle, rub am 4 ha toto, stroke my
prick small again, d tin com rise wella. She kari
condom put my prick, lie down 4bed, spread leg.
I drag mysef up 4ha bodi, position prick 4wia I tink
say na ha toto, push prick inside, e com b say na ha
nyash crack wey I de push de enta. She com kari ha
hand put unda ha laps hol my prick, push ha waist
up wia ha hand hol my prick, I com push prick enta
diret inside ha hot tite toto. E get as toto go tak tite
u sef go begin de vex becos u no say u nogo last 4d
Bleep.
Jenifa toto de hol my prick wit force lyk say d toto
wan crush am inside ha hole. D way Dis ashawo
toto de squeez my prick mak me de wonda weda na
me de disvirgin dis babe. At a tym she com dry
again, I comot prick, she rub dat oil again 4toto, I
slide prick enta ha hot tunnel again, as my prick de
slide enta ha toto she com m0an loud
“Aaaaaah, tak am easy naw”, she say mak I wait
small, she adjust hasef small, open ha leg wide
more, she com say mak stat de Bleep am. I begin de
Bleep d toto no pity. Small tym d babe com kari ha
hands put 4my nyash de push me inside ha toto wit
force. I bury my head 4ha neck, my hands dey
4bed, my waist de fire de go, she jus de m0an lyk
dog pikin, she com use ha fat laps fold my nyash,
drag me de enta deep inside ha toto, use ha hands
fold me 4head lyk say she wan choke me. My face
jus bury 4ha fat flesh.
She com free ha legs 4my nyash, spread am, raise
am up 4 air, use ha toto again de work my prick.
I no fit stand D presure ha hot toto put 4my prick,
de way e tak de convulse around my innocent prick
omo naim I explode my akamu inside condom. I
shoot again and again, my head com clear, I comot
prick 4rm d fat toto, as I de comot prick d toto still
de sU-Ck am de enta inside like say e no wan leav my
prick again. I finaly collapse ontop jenifa d giant……


Jenifa toto sweet me well well….


But na 4rm dia my wahala dat nite stat….

Previous Episode

Must Read: How I Take Service A

Next Episode

Must Read: How I Take Service A

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6