Must Read: How I Take Service A

Episode 7 years ago

Must Read: How I Take Service A

I finally reach anita hostel, she comot outside wit ha
friend say mak we de go. As we de go, dem jus de
gist normal babes gist, de laff, 4 my mind na jus
mak we reach my hostel, I giv am wetin she want,
she giv me de numba, we go our separate way.
Dis babes no even send say I dey dia dem jus de
yarn about dia life 4 camp, about babes wey
officials don furck, about how sum kari belle Pour
camp bt dem no no, about how dem go take furck
dia boyfriends wit all dia strenght wen we comot 4
camp. I com de wonda weda dis babes get shame at
all.
We reach my hostel. guys evriwia, de smoke, de
gamble, de drink. Some de hala why I kari dose
babes enta dia ( becos babes de giv dem run 4 dia
hostel) sum de hapi becos of de babes wey come,
som de fear mak army men no com see de babes
dia. One sharp guy rush, corner me, ask me wich 1
be my babe dia, I tell am say no one, na sweater
kari dem come. He no still wan hear dat one, com
say ok, wich one wan kolet d sweater, I tell am say
na anita omo d guy jus corner de oda babe, no time.



I tell anita mak we enta inside. Dis babe no even get
any fear 4 ha bodi, she jus march enta de hall wit
me. we reach my bunk, i comot de sweater, hol am
4 hand, tell am mak she giv me de numba 1st.
She jus de smile, say mak i giv am de sweater b4
she giv me de numba, lie lie, I no gree 4 dat 1. She
de insist mak I giv am but I no gree, b4 I no wetin
de hapun she don rush grab de sweater turn mak
she run comot naim kunle ( my hostel mate, wey
huge wella. De guy na giant inshot ), spread im
arms and legs like pesin wey wan hug. de shine im
teeth…



“‘ Baby u node go anywia todayyyy “”
(I wonda who invite am 4 our play sef.)
Anita shout still run com back wia I dey, kari ha
whole body dump 4my own, hug me very tight. De
force wey she kari run into me mak 2 of us crash
back 4 my bed….
I lie face up, anita lie ontop me, still de face up, ha
back 4 my belle, ha nyash 4my prick. She wan
standa immediately omo naim I draw am bak 4my
bodi, she still fall back ontop me. She de struggle
mak she free hasef i jus lock my hands 4 ha waist,
she de threaten me say she go shout r@pe omo i jus
unlock my hands o. Mak she kari ha wahala de go.
Anita finally stand mak she leav, say mak I com
escort am, I tell am say I de com mak I rest small….



“‘ Rest 4 wetin again, dis small play wey we jus play
now ?, abeegi ” She tok
I no reply am, I jus lie 4 bed dia de form weakness
naim she use ha fone torch flash me 4 bodi ( de
hostel lite no too bright), she wan shout…..com cova
ha mouth wit ha hand… tok
“” So …… Hey…..dis..jus dis small play naim
ur ….naim u….haaa nawao…”



Omo I jus lie down dia, kari my hand de try cova my
prick wey don rise wella inside my short…dis babe
catch my erect prick, naim she start again.


“‘ Hmm.. Nawa 4 u o…big boy like u…just becos I lie
down ontop u naim ur prick de respond like
dis…nawa o. Mak I comot here joor b4 u eat me raw

She waka de comot….I shout giv am
“‘ Oya wey de numba u promise me? ”
She reply bak
‘” Kari ur sweater abeg o…I no need again “‘
I no fit leave dis babe jus like dat. E beta say I mak
move, even if she slap me, at least e beta dan wen I
no mak any move….. Dis babe make my prick rise,
she must mak am fall again. A risky man fit
survive…..

Previous Episode

Must Read: How I Take Service A

Next Episode

Must Read: How I Take Service A

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6