Must Read: How I Take Service A

Episode 7 years ago

Must Read: How I Take Service A

.. I no tok, I jus continue de lower my head naim
she com use ha hand hold me 4 jaw, com sit up 4rm
wia she de, com bak 4 d bed edge wey she dey b4.
com tok
“‘ Why u wan put us 4 dis kain danger now?. U no
say I no suppose dey 4 dis hostel by dis time, me
and u no even supose dey 2geda sef. E neva tey
wey dem catch dose pple wey de furck, u see wetin
they do dem, if dem catch us now our own go worse
becos dem don giv us last warning. E remain small
mak we comot 4 dis camp abeg mak we hol oursef.



I no say u wan furck….me still wan furck….infact as d
tin take hol me here, ur own no reach am half…I
promise u say we go do am bellefull wen we comot
4 dis camp”
“‘ So u tok say furck de hungry u “‘ I ask am
She reply me..
‘” So evritin wey I tok na only dat one u hear ‘”
As I wan reply am naim my fone ring. Biggy. He ask
me wia I dey, I tell am, he say im de come. 15mins
leta biggy don enta hostel, I coner am oneside, tell
am wetin de hapun, say de babe wan giv me furck
bt she de fear mak dem no catch us. Biggy com tok
say I no get any problem. Say mak I tell de babe say
he go tak kia of evritin.
Biggy call four of im friends wey dey hostel dia
( pple wey he de buy food ), position dem around
mak dem de observe wen any army man de com,
say mak I enta inside go do my work.
I reach inside, de few guys wey dey dia (dem dey
about 10) observe wetin de hapun naim dem de
discharge one by one. I yarn anita evritin wey don
hapun… Ha mind no still rest…she still de fear. She
look outside window, observ enviroment 4 some
seconds, finally com near wia I stand, luk me
straight 4 eye…



“‘ I no say u no luv me. U jus wan use me satisfy
ursef “‘
As I open mouth wan tok naim anita use ha lips
cover my own, lock our lips 2geda like pesin wey
kiss don de hunger for many years…..

Previous Episode

Must Read: How I Take Service A

Next Episode

Must Read: How I Take Service A

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6