SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 12

Episode 6 years ago

SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 12

☆☆

AS SOON AS THE BATTALION DON SHOW, GUYS I TELL ONA SAY EVERY WHERE COME SILENT DIE.

The fift battalion consist of bayelsa, rivers and akwa-ibom states. {that was then, cause now akwa-ibom state have been removed from 5th battalion and have been added to the 13th battalion which now consist of akwa-ibom and cross rivers states. So now na bayelsa and rivers come remain for 5th battalion}
JUST THEN THE DON COME ORDER ALL OF US TO RETURN BACK TO OUR HOSTELS SO WE NO COME GET HIT ABOUT THE PENALTY WEY THE BATTALION DON GIVE DEM. BUT RUMOUR HAD IT THAT DEM SPEND THE NIGHT FOR GUARD ROOM.

AT EXALTLY 11PM DOT, DEM COME BLOW WHISTLE FOR DINNER. NA SO WE COME TRUMP ENTER HALL , GUY ME ENTER MY FAVOURITE SEAT O, CAUSE SECTION LEADERS NA SEMI BOSS NA {WINKS}. JUST THEN, THE CHEFS DEM COME SHOW WITH THE FOOD, OMO NA GARRI AND SOUP I BEEN DEY EXPECT BUT WETIN I SEE NA WATERY BEANS O. NAI PLATOON 10 LEADER COME VEX POUR E BEANS SOON ALL PLATOON 10 MEMBERS COME FOLLOW SUIT. AFTER THE ACT, DEM WON MARCH ENTER KITCHEN NA THEIR WEY PLATOON 7 DEM COME BLOCK DEM. {platoon 7 dem been really support the camp don} OMO NA SO PLATES OF BEANS COME DEY FLYING FOR AIR, SEE KATAKATA NA, FOOD WEY MAN WON EAT NAI DEM DEY WASTE LIKE THAT? MTCHEW NA THEIR PROBLEM BE THAT SO NA DEM KNOW HOW TO HANDLE AM.

JUST THEN MY PLATOON LEADER COME TELL US TO CARRY 10 COOLER OF FOOD. GUY WE JUST CARRY COOLER WITHOUT LOOKING INSIDE, MAKE DEM FIGHT WHEN DEM TIRE DEM GO REST {LAUGHS}……..

Previous Episode

SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 11

Next Episode

SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 13

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)