SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 13

Episode 6 years ago

SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 13

☆☆

All platoon 5 we come march go our hostel. Wen we reach nai we come open cooler, oboy see better garri and soup na. Nai we come start to share the food , within minutes every body don finish na we eat am quick come wash the coolers.

Nai my platoon leader come tell us the section leaders to return the coolers. We come return the cooler hide enter kitchen drop am fine our level commot. Platoon 10 and 7 dem still dey carry out their fracart. Na dem know wetin be their problem o so e no concern me.

Cause i know say na tomorow dem go stop to call us recruits. When we’ll be address as soldiers , yes o, but that will be after the almighty jungle survival trainng. And that training not every one that go comes back as they went {if you survive o, but if you no survive then na story that touches go reach ur family}

Already the battalion don been done give us details of what we’re expected to put on and not to put on. So i was fully prepared. Soon i was back on my mattress, i kept on thinking about the day ahead. Just then the thoughts of what will be the fate of platoon 10 and 7 tomorow. Especially as 10 coolers of food lost, omo na real job we don help dem buy o. {laughs and winks} yes o na true say when two elephants fight na the grass dey suffer but today na the elephants dem go suffer o not the grass. {laughs}
since platoon 10 and 7 dem say their own no good, make i see wetin go be their fate tomorow sha. But baba God forgive us for stealing the food for we know not what we were doing cause na hunger nai direct us powered by stomach kingdom, amen {GOD SELF GO UNDERstand~us}
i was still in thoughts when i finally slept of, by now it was 1am…

Previous Episode

SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 12

Next Episode

SEVEN DAYS TO MAKE A MAN - Season 1 - Episode 14

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)