Must Read: How I Take Service A

Episode 7 years ago

Must Read: How I Take Service A

….. I open door, comot outside, open de back door,
enta wia ochuko dey. I de try lie ontop am but I no
jus dey comfotabul.



I lie ontop am de kiss am again, she say my weigth
node gree am breath, I tell am mak she com lie
ontop me. As she lie ontop me de kiss me, I see say
me mysef no stil relax well…
” Baby mak we go inside nah”. I tell am.
” Inside wia?”.
“4 my hotel room”. I reply.
” Go do wetin ?” She ask again. I jus de luk am. I
Pour advice mysef say mak I dey kiaful de kain tins
wey I de tok so dat dis babe nogo change mind,
becos if she eva change ha mind, I no fit do anytin
about am.
I stat de bring my head down 2 ha own again, naim
she kari ha hand hold me 4 chest, stop me midway.
I ask am wetin b d mata…
” Mak I tell u sometin now mak u no. If ur mind de
tell u say anytin go hapun betwin me and u dis nite,
e de deceiv u. I de kiss u becos na wetin de hungry
me now, kari am 4 mind say na de kissing wey
evritin go stop, I get serios boyfreind so jus try
control ursef”. She tok finish comot ha hand 4 my
chest, kari ha left hand de drag my head com ha
mouth mak we kiss again, I comot ha hand 4 my
head, raise my head up..
” So u jus wan use me satisfy ur hunger?”. I ask am.
” Call am anytin u want “. De rude babe reply me.
I luk am, de wonda d kain guy wey go gree de date
dis kain margaret thatcher. Dis babe nofit change
ha mind once she tok anytin. anytin wey she tok na
so e go be. I pity 4 ha guy.
I hold am up 4 hand, draw am up 2 mysef, close my
lips 4 ha own. We stat de kiss again. As d heat de
build up again, she de m0an small small, my hand
reach ha left b0s0m, touch am, she use speed grab
my hand comot ha b0s0m, fold ha arms 4 my neck,
increas ha kiss pressure. Afta sum tym, I still kari
my hand put 4ha b0s0m, she comot my hand again.
So dis babe serios 4 wetin she tok? Nawao.
I com advice mysef say if no comot my mouth 4rm
dis babe lips, she go jus chop my lips comot becos d
way she de sU-Ck and chew my lips mak fear enta
my bodi. I com hol am 4 cheeks, force ha lips comot
4 my own, as I de comot ha head 4rm my lips, she
still de push enta, de sU-Ck my tongue deep and
deep, she no wan comot ha mouth 4rm my mouth.
Wen ha mouth finally comot, I jus de breath lyk
pesin wey run 5000 meters wit no rest. I luk am,
she jus dey asif notin hapun. She node breath hard,
she neva tire.
As I rest finish, I still de wonda as I go tak enta dis
hard babe wey dey my front. I sabi say evri babe
get weak point. Wetin be ochuko weakpoint, abi she
no get,. Yes she lyk 2kiss but nobe kiss I go chop.
Dis babe don tok say I no fit see ha pant and na so e
go be. I don kiss am wella, mak I manage dat one.
Afta all nobe evri babe u meet 4 ur life u go Bleep.
Some nogo gree com close 2 u at all, som go com
close ( ur house) but dem nogo gree u touch dem,
som go gree u touch dem but na 4 only breeastt,
some go gree u touch dia breaasttt and kiss dem
but na dia e stop, som go allow mak u kiss dem,
touch breastt and finger toto but dem nogo eva
gree u put prick inside toto. Some still dey wey go
giv u toto mak u Bleep, any style wey u want dem
go giv you. Na u gode run sef.
I use dat one de comfot mysef.
I put hand 4 ha shirt again wan open button, she
comot my hand…
I com plan anoda way mak I use enta am. If she still
block dis one, I go leav am 4 car dia, enta my room
go sleep….
… Na dis my plan mak me no say evri babe get dia
own key wey u supose use open am.
If u no get dis key, u no fit enta am do wetin u wan
do…



I pour more wine inside my cup de drink. I tell
am mak she bring ha cup mak I pour drink 4 am
naim she luk me..
” Com, I neva no ur plan o, I don de luk u since as u
wan use acohol mak me drunk”. As she de tok naim
she kari d small drink wey remain 4 ha cup giv me
mak I drink, I tell am say I neva finish my own naim
she wan giv me anoda one. She tok say I must drink
am, I tell am say I node drink.
She tell me say she no no as bodi de do am, e jus de
do am somhow, com ask me weda I put anytin 4 ha
drink, I com laff, tell am say bodi supose do am
sumhow afta she don de drink mixture since. She
tok say she no beliv wetin I tell am, kari ha cup de
force enta my mouth mak I drink, I de comot face,
she de force d cup 4my mouth. I com fall bak 4 d
car seat, she lie ontop me, hol my head as she de
pour d drink inside my mouth as she de laff, by den
d drink don pour scatta 4my bodi.





As she still lie down ontop me de sU-Ck d andre
comot my mouth, i strech hand hold ha big nyash,
she no comot my hand.
I de press ha nyash, de romance ha back, she hol
me 4head de kiss my lips as she lie ontop me. If Dis
babe go kissin competition she go kari 1st,2nd and
3rd position I swear. She node tire.
I de raise ha skirt up smal small de romance ha
laps, de flesh 4 ha laps jus full, soft lyk pillow. I
push hand up deep inside ha laps, de near ha pant
wey cova ha nyash. Who no d kain pant ochuko
ayeni, D SuG strong babe go wear. Hope say de
pant nogo sturbon 2 comot lyk d pesin wey wear
am. Dis babe neva comot my hand since I de
romance ha laps, I don de near ha nyash she neva
still comot my hands, she don even increas ha kiss
pressure, kari her spit de scatta my mouth and face.
If I try succeed touch ha toto, I no get wahala. I no
say babes different. E get d ones wey, if u touch dia
toto as u de romance dem, u go get hot slap 4rm
dem. E still get ones wey go jus loose diasef once u
touch dia toto, dem go open toto imediatly.
As I touch ha pant, my prick wey don de rise slow
slow 4 my trousa, kari force shoot up, chuck de
babe 4 belle, she jump up..
” U see dat tin wey I de avoid, e go beta mak we
stop now abeg, mak we no do mistake wey we go
regret leta”.
See dis babe o. she de kiss me since, allow me
touch ha laps and pant yet she de vex say my prick
rise chuck am 4 belle. she don see se.xx toy.
She rise 4rm my bodi, adjust ha skirt wella, open
door wan comot, I draw am bak 4 hand sidon am 4
seat….

Previous Episode

Must Read: How I Take Service A

Next Episode

Must Read: How I Take Service A

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6