Must Read: How I Take Service A

Episode 7 years ago

Must Read: How I Take Service A

“Baby calm down nah, why u de behave lyk dis.
Shey u tok say we nogo Bleep, I gree 4 dat one,
trust me na only touchin bodi I go do, I nogo
trespass abeg”. I luk mysef as i de beg 4 toto.


She calm down
” Den why ur prick de rise?” She ask
” Baby E no mean anytin. Somtimes I go wake 4
mornin my prick gode rise anyhow, sometimes I
gode waka 4road de tin go rise. Na wetin de hapun
2 evri guy. Nobe evritime wey our prick rise mean
say we wan Bleep”.
” No trespass again o” she warn me. I tell am mak
she no wori, say I rily kia 4ha feeling, I nofit do
anytin wey go hurt am. She jus close mouth de luk
me 4 eyes…
” Baby since dat 1st day i see u 4dat meeting, my
mind neva rest, to even chop de hard me since den.
I jus wish say u go jus open ur heart small, so u go
see hw I de feel about u”. As I de tell am dis tins I
de rub am slow slow 4 laps, de rub de enta under ha
skirt, inside ha inner laps.


“Ochuko, I don luk as u de behave, see say u be d
kain babe wey I don de pray 4. U dey caring, u dey
funny and u com fine wella, infact ova fineness de
worri u”. She smile
” U don de flatter me now abi”.. She tell me
” Baby wetin I go gain 2 flatta u?. Ok mak u check
ursef no weda na lie I de lie. I no say u gode hear
dis tins evriday but dis one wey I de tell u de com
diret 4rm my heart.”.. By den my hand don reach ha
pant, I don de feel de heat wey de comot 4rm ha
toto..
” I jus de jealous anybodi wey go marry u becos na
jolly and enjoyment de guy de enta. Infact baby I
don fall 4 you”.
As she de smile, I bring my head near ha own, kiss
am 4 lips, but she no respond bak my kiss, she jus
close he lips. I try slide my tongue inside ha mouth
but she jus tight ha lips. I com de wonda wetin de
hapun. Nobe dis same babe wey wan kari kiss
suffocate me sum mins ago be dis?, why she node
kiss me bak again.
By den my hand don slide enta ha pant, rest on de
hairs wey dey ha toto. D hairs no too much but u go
no say she trim am. My hand de play wit ha toto
hair, my mouth de try conquer ha own mouth. She
neva still begin kiss me bak. I com comot hand 4rm
ha skirt, hol am 4 waist, ask am wetin be d mata.



She no respond, she jus Put ha face down lyk pesin
wey de regret sumtin.



” Baby, I no wan force u do wetin no from ur mind.
If u no wan kiss me again no problem ..”. By den de
cold 4rm A.c don too much, I turn mak I off am, d
babe tink say I wan comot 4rm car, she drag me
back , kari ha mouth fix 4my own, hold me 4hand,
she com guide my hand enta inside ha skirt again,
push am deep reach wia ha pant dey, comot ha
hand ( she beliv say I go no wetin I go do 4rm dia ).


I shift de pant one side, slide my finger inside.


ochuko toto dey one kain hot wey I no undastand.



D
tin hotness no dey normal, maybe becos cold dey.




Ha toto too hot. De toto no disapoint me 4 wetness.



As I put my finga inside ha toto, b4 I no wetin de
hapun, d water 4rm ha toto don flow enta my oda
four fingas. Dis babe don soak scatta evriwia. Who
no wen de wetness stat. Wen we dey inside de bar
abi now we dey 4 car.
I stat de Bleep ha toto wit my finga, de push am up
and down. De babe jus de m0an inside my mouth,
com use ha two arms fold across my neck, hold me
tite. My finga finaly find ha €litoris, de rub am slow
slow 4 circle. As I de rub am, e com be lyk say
anoda strong spirit enta d babe bodi, she use ha
teeth hol my down lip tight, raise ha waist up 4 d
car seat de hump 4 my hand wey dey inside ha toto,
de Bleep my hand, de speed wey she use de hump
my hand com increas, she de m0an loud and loud
inside my mouth, I try mak I match my own speed
wit ha own but I no fit. She com comot ha mouth
4rm my own, lean bak, use ha two hands support
hasef 4 d car seat, raise ha skirt up reach ha waist
com spread ha leg wide. For Dat position wey she
dey, I com get more chance and space 2 do my
work wella. I com balance well, put anoda finga 4ha
toto, de finger am with full speed.



Ochuko m0an com de inrease loud and loud. As my
hand com de pain me I comot my fingas 4 ha toto de
luk as ha toto juice jus cova my whole five fingas.
She sit up, kari my hand put back 4 ha toto again.
Nawao, see wetin I putsef mysef in2. I de finga am
wit one finga, as I put d 2nd finger, finga am small
time naim she breath in wit force, shout one kain
silent shout lyk pesin wey de choke. She com hold
my hand still, ha waist de vibrate 4my hand, ha toto
com grab my 2 fingas tight 4 lyk 13 seconds, she
com relax, fall bak 4 d car seat. I don mak ochuko
Pour. Yes, but me neva Pour my own so I nofit leav
am waka lyk dat, no mata wetin hapun.
Afta sum seconds, she sit up 4 de car seat, drag me
4 shirt de open my button one by one, de luk me de
smile
As she de open de buttons, she tell me say
mak I still kari am 4 mind say notin go hapun bitwin
me and am. I say ok, but why she dey open my
shirt?, she say she jus wan see as my bodi dey. Two
of us laff 2geda.



She comot my shirt, fling am away, kari ha hands de
rub freely 4 my chest, pinch my nipplee, d tin pain
me I com luk am, she smile, pinch am again, dis tym
harda. I comot ha hand 4rm my bodi, de wait mak
she mak anoda move. She bring ha hand bak 2ha
own t-shirt, comot am, only ha bra remain. I jus fix
my eyes 4 ha big brreastt. D bra no even contain de
b0s0m well. Ha breastts jus hang inside bra lyk 2
big watermelon. D tins standa inside bra. Anoda tin
wey I lyk 4 ochuko bodi na ha flat tummy. D tin jus
mak sense.


I shift de go near am, com hol am 4 ha knees, tell
am say I neva see babe wey get d kain fine bodi wey
she get.
” U don sample many babes na, na why u de tok “,
she reply me. Nawao. Dis babe get wetin she de
reply 2 anytin I tell am.
I put hand 4 ha bak unhook d bra, omo see as two
beta breasstt standa dey my front de luk me 4 face.
Dis breastt wey dis girl no wan mak I touch, dis
b0s0m wey first catch my attention d 1st tym I see
dis fine babe. As de b0s0ms tak standa, u nogo beliv
say anybodi hand don touch dem b4.



She de luk me as I kari hand hol one breeastt, bring
face down, guide de nipplee inside my mouth de
sU-Ck.
” Wetin de sweet una 4dis breeastt wey una de lyk
sU-Ck sef ? ” She ask me
” U wan tell me say e node sweet u?” I reply am.
Continue de sU-Ck breeastt. She no reply me.



I attack d 2nd breasstt, still use my left hand de
press d 1st one, de play wit ha long nipplee. D babe
jus de stroke my head and ear. I sU-Ck 4 lyk 4mins,
observ say de babe node mak any sound. I comot
mouth 4rm ha bresst. She say mak i off d A.c cold
don de catch am. I off am, wind window down small.


I com raise ha skirt reach ha waist, use one finger
hook ha pant 4d band, de pull ha pant down slow
slow, she raise ha waist so she go allow d pant slip
pass ha nyash. I finally comot ochuko pant 4 ha
bodi, no bra, no pant. Ochuko dey full nakkedd b4
me. Dis babe wey do many strong strong tins wen
she dey skool. Dis babe wey get mind challenge
V.C. Ochuko sidon open ha toto b4 me, de wait mak
I enta. Nobe evribodi de get dis kain oportunity 4
dia lyf I swear.



I com rememba say I no get condom. Cheeii !!, I
comot my wallet, de search weda I go see condom,
4wia, I no see, I search my trousa ( asif condom go
jus appear inside trousa), I no see. Naim she ask me
wetin I de find, I tell am say na d car key, I comot
am 4rm ignition I no no wia I drop am again.
” Hope say u get condom, if u no get condom no try
near me o? “, she frown tell me. I freeze, de tink
wetin I go tell am, naim I get message alert 4
fone….


**** guy check unda footmat wey dey driva seat u
go see condom dia****.


Na henry my cousin.


So dis guy de peep us since .Smh.


I chek unda d footmat, I no see condom, chek 4 d
pasenger side, I no see(mayb d guy don 4get say Im
use am Bleep ashawo dis nyt). Ochuko jus de luk
me de wonda wetin I de do. I com bak wia ochuko
dey. Beg am say mak she jus giv me sum seconds
mak I go kolet condom 4rm henry. She drag me
4hand com ha bodi, kiss me 4lips, tell me say mak
we leav am anoda tym.



Anoda tym? wen we de comot enta Abj 2moro
mornin. Wich oda tym we go use Bleep?
She com promise me say we go Bleep wella once
we comot 4rm camp, she com de luk around de find
ha pant mak she wear, naim I luk 4 de window wey
she back, see henry hand as he de slide 3 condom
inside 4rm window inside car. D condom fall enta. I
rush pik am, by den ochuko don see ha pant. I
snatch am 4rm ha hand troway, show am d condom,
she smile ask me wia I bring am, I tell am say I dey
wit d condom since. I jus wan no wetin she go do.
She say mak I sidon, I obey am. She open my belt,
pull trousa down, comot boxers. Two of us jus
nakkedd inside de car. She open de condom, kari
my prick 4ha hand de stroke am, use ha left hand
hol am com use ha right hand de stroke d head, de
romance am lyk say na one kain treasure wey she
de protect. My prick com rise wella. She wear de
condom 4my prick, we com push de driver and
passenger seat go 4ward, she close my legs 2geda
com stand, back me, ha big nyash diret 4my face. I
attack d nyash wey dey my front, sq££ze am wit
my two hands, d tin jus soft. She place ha two legs
by d sides of my legs wey close. Ha left leg by my
left leg ha rite leg by my own.



She kari ha right hand hol 4my shoulde mak she get
balance, use ha left hand grab my prick, position am
well as she stat de lower ha waist down mak ha hot
toto envelop my sweet prick. As I feel ha wet toto
touch my prick head, I close my eyez tite..
So na Ochuko ayeni toto b dis. Toto wey many pple
de dream 2 Bleep bt e no work 4 dem. Toto wey
many students and lecturer wish say dem Bleep but
dia wish no com thru. Hmm. If I continue lyk dis
naim b say I fit Bleep miss world one day .
Ha toto finally swallow my prick, she com stay still.
As i stat de Bleep am from under, she shouttttt!!!!.
De hala say mak I wait mak she Bleep me hasef. I
tell am sori. She still wait 4 som seconds. She
position ha legs wella 4ground, stat de Bleep my
prick as ha toto jus de milk my prick wit ha strong
muscle.


She begin de bounce slow slow, up and down my
prick, me jus open mouth. 4 ha bak wey I dey, de
breath hard lyk pesin wey dem rescue 4rm water.
Dis babe wan kari toto kill me.
D speed wey she de use bounce com de increase
small small. From speed 40 she com enta 80, gear 3
to 4. As she de bonce, my prick go slip comot ha
toto, b4 I go kari am put bak she don use ha hand
plug de prick enta bak ha toto. She de bounce de
grind toto into my prick. I strech my hand, grab one
breasttt de press. 20mins don pass, dis babe still de
Bleep my prick, she still de bounce up and down
4my prick. I com de wonda de kain strenth wey dis
babe possess.
I com rememba henry. I no say conji go don de
waya am now as Im de peep us. Dis na guy wey jus
finish Bleep now now, he still com de peep pple wey
de Bleep. Nawa 4 dis my cousin o
Ochuko finally slow down ha bleeping, comot my
prick 4rm ha toto, I luk my prick, de pity am becos
of d kain ruffness Im don pass thru 4 dis babe
wicked toto. She com turn face me, kari my prick
hold 4 hand, still put my legs 2geda, climb ontop
seat, kari ha legs position 4 de car seat com squat
down. Kari ha 2 hands hol me 4 shoulda, my prick
jus dey diret 4ha toto mouth de wait 4 command.
She hold my prick 4rm back, position am wella 4 ha
toto hole, stat de slide down 4my pole. As she don
enta, she continue de bounce again, dis tym slow
slow. Ha breastt de fly up and down naim I kidnap
ha left breasttt, kari am put 4mouth de sU-Ck neeple.


As she de increas ha speed dis tym, naim ha toto
stat de grip my prick again. I touch my balls see say
dem don soak wit ochuko toto water. I luk as she de
m0an, de bounce up and down 4 my poor prick. She
com comot ha hands 4 my shoulders, kari dem fold
4 my neck, troway ha head backwards de grind ha
toto 4my bodi wit force and speed naim my bodi
com stiff, I try mak I tell am somtin but my mouth
jus open, I de breath hard and hard..



My release de build up inside my balls, evriwia com
blank 4my eyes, evriwia com silent 4my ear, na only
ochuko shoutind and heavy breathing I de hear…
I shoot my load inside de condom. I pour again and
again. Ochuko com kneel wia she bin put ha feet b4,
hug me tight.. Very very tight as she still de rock up
and down, slow slow. She com finally stop ha
rocking, still hug me. My prick still dey inside ha
toto, ha juice don pour scatta evriwia 4d car seat.
She standa, clean up hasef, wia ha pant and cloth,
she no tok 2me, open door comot outside. I de
watch am as she de enta bak inside d bar. I luk my
time, 1:30 am.
” Guy dis babe na machine o, see as she jus de ride
u lyk horse. Omo men” henry again.
I tell am mak he go sleep abeg. We get long journy
2moro and e nogo funny at all if Im Sleep 4
steering.
Mak I see wetin ochuko go tell me in d mornin. Abi
she nogo tok 2me again becos I Bleep am ……

Previous Episode

Must Read: How I Take Service A

Next Episode

Must Read: How I Take Service A

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6