Must Read: How I Take Service A

Episode 7 years ago

Must Read: How I Take Service A

“….. I ask henry about oge, Im say he don discharg
am mak she go.


5.35am, we still de sleep naim pesin nok 4 door.
Nobodi gree open door. De pesin continue de nok
de nok, I de wait mak henry go open, Im de xpet say
na me go open door. I ask d pesin who b dat,na
babe voice we hear but we no hear wetin she tok
well, na dat tym henry jump up 4rm bed, rush go
open door.
“Oh, babe, na you??” Henry ask d pesin. 4 my mind
I don de vex say maybe oge wan com Bleep henry
again, naim be say I go finish my sleep 4 ground.
Why dis babe nofit wait mak day break wella, she
jus becos of Bleep de disturb pesin by dis tym.



Why
toto de sweet dis babe lyk dis.
“Guy, pesin wan see you o”. Hmm. As henry de com
bak bed, I luk Im face, wetin I see dia na beta
disapointment and vex .



Ochuko stand 4 door. She wear one s*xy** white nite
gown wey short sotey e no reach ha knee.
” If anoda ear hear dis tin wey hapun bitwin me and
u, I go kill u”. Na de 1st tin wey dis babe tell me.
SHUooo!!, i neva still get mysef 4 d backpain wey I
get naim dis babe still kari threat com.
“Mak u prepare as u go kill me now becos anoda ear
don hear am o. Henry no say we do am inside Im
car “. I reply de babe.



Her face com change lyk pesin wey wan vex. I
promise am say anoda pesin nogo hear am. As she
wan open mouth tok somtin naim henry shout 4rm
bed say mak we enta inside close door so rat nogo
enta 4rm outside( wen we still dey small, rat bite
am 4 neck as he de sleep so since den Im de fear rat
pass any oda tin ). I shift enta inside, ask d babe
weda she wan enta, she turn bak de waka down de
passage wey enta ha rum. I de luk d nyash wey I
scatta sum hrs ago as e de shake de go. I jus smile
giv mysef.
She turn bak sharp shap luk me, I wan hide my face
wit speed but e don late. She don see me. She ask
me wetin I still de luk, I tell am say I wan mak sure
say she reach ha room safe.
” So if pesin attack me, na dia u go dey save me abi?
“, she ask me. I jus smile. As she tok am finish, I tink
say she go continue de go ha rum but she still stand
dia de luk me. I com de wonda weda she de expet
mak I node luk ha nyash enta bak my rum abi na de
oda tin wey dey my mind she de tink.
I close door, de go wia she dey. As she see say I don
de com naim she stat de go ha rum. She reach ha
door, open am, enta, she no close door. I jus standa
4 door, she go ha bed lie down. I jus 4get mysef as I
de admire de sweet shape wey dey 4 bed naim she
tell me say mak I close ha door 4 am.
I com de wonda weda she mean say mak I enta
inside close door abi mak I comot 4rm de room
close door….
I say mak i try enta inside. As I de enta naim i com
rememba as me and am tak Bleep inside car, as ha
toto take wet and how she de m0an as I de Bleep
am. I luk ha nyash omo naim my prick stat de rise
small small, de nod head inside boxers.
I go near bed standa, de luk ha bodi. Evri curve wey
dey ha bodi jus comot 4 d short nite gown wey she
wear. I jus happi say she face de oda side becos de
tin jus giv me chance luk ha bodi wella. Maybe dis
babe still wan Bleep again o, maybe as I take Bleep
ha inside car sweet am wella so she wan part2.



By
den my prick don standa wella de wait mak I pass
orda. As I de luk as ha nyash tak raise, ha nitegown
don almost shift reach ha nyash, dis babe no even
wear pant omo I no fit hol mysef again naim I sidon
4 edge of d bed, touch ha nyash wit one hand, com
add d oda hand, sq££ze d nyash from nitegown..
” So ur craze no gree u close door abi?” She yab me.
I run wit speed close door. She turn face me, I enta
bed, raise ha short nitegown, i tell am mak she wait
me I de com, I run enta my rum, colet condom com
bak.



As she still spread ha legs, I put condom, kiss am
4mouth as I de finger am, she wet as I expet, I
comot mouth, open ha leg wella, slide my prick
inside ha hot toto. I stat de Bleep ha toto slow slow,
com increas speed. 30 mins naim i Bleep dis babe
b4 I shoot my load inside condom. As I wan standa
go bak my rum naim she hol me 4 hand drag me
enta bed, beg me mak I sleep wit am, she com kari
blanket cova our bodi, she hug me tight lyk say she
no wan mak I run comot, fix ha mouth 4my own wit
kiss. We kiss wella b4 sleep com kari us again.
B4 seven dat mornin we don move de enta Abj.


Ochuko jus dey bak seat, kari earfone put 4 ear de
press fone, 4rm time2time I go ask am question, she
go jus reply still continu wetin she de do. afta sum
time I com ask am if anytin de vex am, she say notin
de vex am say she jus wan dey on ha own.
Notin much hapun 4 road as we de go ecept say I
observ say na only henry wey ochuko de yarn giv,
but I no send. if she lyk mak she no tok giv me 4eva.
I no force am mak we Bleep, i no do am juju, na she
even find me com 4 2nd round sef.
Na wen we reach lokoja we com rememba say riot
de hapun and if we no kiaful we go jus land 4 beta
wahala….

Previous Episode

Must Read: How I Take Service A

Next Episode

Must Read: How I Take Service A

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6