Must Read: How I Take Service A

Episode 7 years ago

Must Read: How I Take Service A

We jus stand 4 road dia, nite de com wit force, I de
luk ochuko mak I no wetin she go tok. Weda she go
blame me again, she jus de luk around de park, ha
hands 4 waist. She turn luk me….
” So wetin we go do now?” Ochuko get mind ask
me, she de sound lyk say d wahala we find oursef no
even concern am
Shuooo!! Dis babe neva still undastand d kain
problem she put us. Na wen time 2 run reach naim
she go no wetin she do hasef.
I ask am wetin she wan mak we do.
I see One man wey de pass, ask am if any hotel dey
around, d man no jus undastand wetin I de tok. By
den darkness don com wella. we no sabi any bodi
anywia, we no even no wia we go enta. one boy de
run pass wia we dey, de shout…
” akwei fada, akwe fada. Na shoot at site o”. ( War
dey o and na shoot at site).
I tell ochuko mak she dey dia mak I go check weda I
go see any place wey we fit manage dat nite Or I fit
still get luck find taxi. I don cross road naim I turn
bak see one car wia ochuko dey, d driver and
ochuko de tok. I stop, de luk wetin de hapun.
Next tin, d man open boot, ochuko De put ha bags
inside omo I de wait mak ochuko call me, 4wia, she
jus de pak ha bags inside boot.
I turn bak de go wia dem dey. D man wey dey inside
de car luk me, ask me my problem, as I wan tok
naim ochuko tell am say na me and am folo, d man
tok say Im nogo kari me 4 Im car, he no sabi who I
be. I beg d man omo dis man stat car wan comot o.
Ochuko Jus de cry de beg, he com say infact He
node go again, tell ochuko mak she comot I’m car,
ochuko still de cry de beg am..


D man off ignition, tink 4 somtime com tok say if I
enta naim b say we go pay am.
We finally reach mani road ( wia d camp dey). I ask
d man hw much I go giv am but he say mak we no
giv am anytin, zoom comot.
We enta inside camp gate.
Dis camp wey don hard us 2 enta since many days
now. Dis same camp wey dem nearly decamp me
and biggy (friend wey I get 4 d camp) becos of de
wahala wey some ashawo girls wey call diasef
corpers put us.
Dis camp wey leta end evritin betwin me and
ochuko
Dis same camp wia dem from post me go
malumfashi L.g.a…, wia I meet my landlord Alhaji
zubairu, Aisha papa..


A’isha zubairu…de babe wey get d sweet toto wey I
Bleep. Toto wey I no beliv say I go eva Bleep 4 dis
lyf. Toto wey too sweet sotey even uptill now, if I
rememba d kain sweet smell wey bin de comot 4 d
toto, hw d toto tak tight 4 my prick as I de Bleep
am, my prick go jus de nod head.
A’isha toto wey nearly make ha pple chop my prick
comot o, weda I be corper or not dem no wan no..
Naso I take stat my own nysc camp o.
Notin much hapun 1st week 4 camp becos na dat
time all man jus de run up and down mak e settle
down. We de regista, de find foam, hostel, de run
around 4 oda tins. Guys and babes still de try sabi
camp wella. Dat tym u neva even stat de tink toto
mata becos many tins dey ur head (how u gode tink
fvck mata wen u fit de drag line wit babe wey u just
toast in d mornin) evribodi de show red eye, nobodi
wan no weda u be guy or babe. I bring two foam,
giv ochuko 1, I help am find hostel, help am regista
and do many oda tins wit d hope say na me and am
go win ‘”best couple”‘ 4 camp ..



By saturday night dat week naim all man settle
down. I don do evritin finish. Hostel, foam, regista,
platoon. I don get evritin wey kopa supose get…..
…… As i put my second spoon of rice 4 mouth naim I
rememba sumtin..
… I neva hear 4rm ochuko for 2 days now, d last
tym me and am see na thursday aftanoon 4 mami
market as we de chop, she tell me say she de com
mak she greet ha classmate wey she see, leave ha
food run comot. She no com bak again. I no see am
again, I neva call am since den and she neva call
me.
I drop my spoon comot fone mak I call am, I wan
dial ha numba but I change mind. So dis babe jst
4get evritin I don help am do 4 dis camp. She don
4get as I help am bring evritin wey she nid. Ochuko
don 4get as I de buy am food 4 mami mkt since d
1st day we enta camp. Dis babe neva tank me 4 one
day. I jus use vex de chop my food.
One mind com tell me say mak I still call am no
weda she still dey okay. I go hide numba call am, if I
hear her voice I go off fone, as I de hide my numba
naim army pple blow dia beacon de chase all man
mak dem enta hostel..
……..Monday morning, 7:30 am for parade ground
naim I see ochuko. She de tok wit one babe wey
kari one kain big nyash i neva see 4my life.



My guy tap me say mak i chekout d nyash omo I
4get mysef as i de luk dis big nyash wey dey inside
white short, de imagine as d parcel go be if I open
am. Na dis kain nyash wey too big sotey if u wan
Bleep dem 4rm behind u gode wonda weda d babe
don hide ha toto sumwia becos nyash go jus cova
evriwia.
I de luk d nyash de wonda as only one pesin greedy
kari dis kain nyash only am wen babes dey wey dia
nyash too tiny lyk say dem swear 4 dem, d mata bin
wan vex me but i jus kool mysef down. Lyk say d
babe no say pple de luk am, she jus us style de
shake ha big nyash as she de tok, she com do d one
wey mak guys wan craze. As she benddown wan tie
ha shoe lace wella naim ha white short shift down
even pull down ha black pant, jus expose ha long
nyash crack….

Previous Episode

Must Read: How I Take Service A

Next Episode

Must Read: How I Take Service A

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6